Happy New Month To My Dear Friends of the world.
I woke up in the land of the living on the 1st day of the second to last month of the 13th year of the 21st Century.... Am indeed grateful to the maker for making me see this day.
To my wonderful friends and same species have a look at what a friend sent to me this morning, it was funny but it was a message
I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d 10th month of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use bb, tecno, nokia200, ipad and laptop iphone, If at all u neva get money to buy car🚘. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now... & Api new my people.. #Blessed» Oluwazangi«
Thanks to Mr OluwaZangi For Speaking to CoperateStreetBoy Directly this morning. Happy New Month Friend. Be Happy at all tims. All is Well!!!
Sent from my BlackBerry wireless device from MTN
No comments:
Post a Comment